Difference between revisions of "be"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
  
===Verb (Copula)===
+
===Verb===
 
* Word wey [[dem]] [[dey]] take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
 
* Word wey [[dem]] [[dey]] take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
 
:* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}

Revision as of 13:21, 21 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
  • Dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)
  • E be pastor  — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
  • Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)

Synonyms

Translations

  • English: am, is,are