Difference between revisions of "be"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb (Copula)=== |
− | * Word wey dey show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey | + | * Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey. |
:* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}} | :* {{ux|dv| Dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}} | ||
:* {{ux|dv| I '''be''' my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}} | :* {{ux|dv| I '''be''' my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
:* {{ux|dv|E '''be''' pastor |(Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)}} | :* {{ux|dv|E '''be''' pastor |(Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)}} | :* {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)}} | ||
Line 31: | Line 25: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''am'', ''is'' | + | * English: ''am'', ''is'',''are'' |
Revision as of 17:47, 6 September 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English be
Pronunciation
- bì
Verb (Copula)
- Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
- Dem be tief. — (NSC_2021, They are thieves.)
- I be my papa pikin. — (NSC_2021, I am my father's child)
- E be pastor — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
- Na im be sey oder girls no get eye? — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
- If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda. — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
- Na people wey sabi someting be dat now. — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
- Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka! — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
- But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)
Synonyms
- na
Translations
- English: am, is,are