Difference between revisions of "be"

Line 3: Line 3:
 
* [[bin]]
 
* [[bin]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: 'be'
+
From: English ''be''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bì
 
* bì
 
<sm2>Pcm-ng-be.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-be.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-be.m.ogg</sm2>  
 
 
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
* Make someting dey; make someting happen
+
* Make someting dey  
 
:* {{ux|dv|Im mate dey spoil im papa belle because e '''be''' like sey e get power for work. |(katakata__356, His mates have been discrediting him before his father because he seems to be hardworking )}}
 
:* {{ux|dv|Im mate dey spoil im papa belle because e '''be''' like sey e get power for work. |(katakata__356, His mates have been discrediting him before his father because he seems to be hardworking )}}
:* {{ux|dv|You know sey all dose competition, na guys wey don play league before, wey don get pikin stamina wey '''be''' sey de don chop well, well balance for ground na im dey go bring come, |(KAD_07_Receptionists_DG__147, You know that all those competition, guys who have played leagues before, who have got stamina and that they have eaten very well and balanced on the ground; it's them they bring to the competition.)}}
+
:* {{ux|dv| dem '''be''' tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}
:* {{ux|dv| dem be tief. |(NSC_2021, They are thieves.)}}
+
:* {{ux|dv| For dis life, no look person down say who e '''be''' because im fit be who go help you for life. |(NSC_Legbeti_2021. Never under estimate anyone in life, that person you look down on may be your helper.)}}
:* {{ux|dv| Who be you? |(NSC_2021, who are you?)}}
+
:* {{ux|dv| I '''be''' my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}}
:* {{ux|dv| I be my papa pikin. |(NSC_2021, I am my father's child)}}
 
====Translations====
 
* English: ''is'', ''am'', ''are''
 
 
 
===Verb===
 
be: no definition, be.COP -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# xcomp (frequency:1735)
 
#: {{ux|dv|“No '''be''' so. |(katakata__1071, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Who '''be''' him? |(NST_cleaned__25977, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:934)
 
#: {{ux|dv|Who '''be''' dat? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__96, Who is that ?)}}
 
#: {{ux|dv|Who '''be''' you? |(LAG_22_I-Senior-You_DG__34, Who are you ?)}}
 
# nsubj (frequency:596)
 
#: {{ux|dv|I '''be'''… |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__234, I am...)}}
 
#: {{ux|dv|You '''be'''. |(IBA_22_School-Children_DG__172, You are...)}}
 
# - (frequency:542)
 
#: {{ux|dv|Wen '''be''' sey. |(NST_cleaned__9746, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So na im '''be'''… |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__71, So, that is it.)}}
 
# mark (frequency:209)
 
#: {{ux|dv|E get to '''be'''. |(bbc__2433, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Make you just dey as you '''be'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__213, You should be the way you are.)}}
 
# ccomp (frequency:79)
 
#: {{ux|dv|'''Be''' sey e come '''be'''... |(NST_cleaned__42968, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:69)
 
#: {{ux|dv|No '''be'''. |(JOS_28_Exams_DG__27, It's not...)}}
 
#: {{ux|dv|No '''be'''… |(PRT_10_Market_DG__224, Isn't...)}}
 
# aux (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|Who '''be''' intersex? |(bbc__100150, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|e get how e wan dey '''be'''. |(NST_cleaned__41226, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'To '''be''' woman cost pass' |(bbc__9326, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yes, na im '''be''' ‘God Lamb’ wey carry our sin comot. |(jw__25231, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|and na im '''be''' di cheapest |(deuber__3875, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why sey na e '''be''' “Lord of the Sabbath”? |(jw__46785, __no translation__)}}
 
# csubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|But if e no go school, na im '''be''' sey we go start from di grassroot. |(NST_cleaned__33087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''be''' every vessel go fit take advantage of di ten percent discount. |(bbc__74899, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|But no '''be''' so people for Zebulun and Naphtali '''be'''; |(jw__35689, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na, na so di thing '''be''', but, '''be''', but, for make I tell you. |(NST_cleaned__42280, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Be''' wake you. |(KAD_07_Receptionists_DG__62, Be waking you.)}}
 
#: {{ux|dv|Ah, how much come '''be''' dis ori~, Indomie Oriental Ma? |(NST_cleaned__871, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|na wetin dey '''be''' dat |(deuber__4869, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na, na wetin dey '''be''' dat. |(NST_cleaned__10292, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Lu 1:69 ​—Na who '''be''' the “horn wey de save”? |(jw__22460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mr 11:27, 28 ​—Wetin '''be''' the “things” wey Jesus enemy de talk about? |(jw__24633, __no translation__)}}
 
# aux-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Una go con say oya, come, and '''be''' going. |(NST_cleaned__21548, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|shortcodes are not normally included in ‘inclusive’ packages and may '''be''' charged. |(ja102__5853, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|How things '''be''' when the angel carry this two important message come? |(jw__39515, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, for 536 B.C.E., wey '''be''' one year after dem reach Jerusalem, dem dig the temple foundation. |(jw__18901, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Maybe dis year own go '''be''' sixty, or seventy now '''be''' dat. |(NST_cleaned__7929, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Daphne , say she bin fix her wedding on March 9, but as govnorship election don shift go dat day, many of di arrangement wey she bin first do don change '''be''' dat. |(bbc__26925, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na dead '''be''' dat o my, my broda. |(NST_cleaned__23502, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na people wey sabi someting '''be''' dat now. |(NST_cleaned__18410, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[be sey do|be sey do]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E get some kind tins wey be sey you go do for, to please your heart. |(IBA_07_Na-Love_DG__117, There are some kinds of things that you will do for... to please your heart.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey all dis people wey be sey de dey do dis kind badness, sey meh de stop am now, now, now. |(WAZL_03_News-On-Gmns_MG__30, They said anyone who takes part in this kind of misbehavior should put an end to it right away.)}}
 
* [[be sey get|be sey get]]
 
  
#: {{ux|dv|I be person wey be sey I get free mind. |(IBA_07_Na-Love_DG__140, I'm someone who's open-minded.)}}
+
* Make someting happen
#: {{ux|dv|E get some oder people dem wey be sey de get money, but no dey loud am. |(WAZA_05_Big-Mo_MG__69, There are so many other wealthy people around, but they don’t publicize it.)}}
 
* [[be sey go|be sey go]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka! |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)}}
 
#: {{ux|dv|But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body. |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)}}
 
* [[be sey put|be sey put]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As God wan take do am so, my husband con be like person wey be sey God put my love for im mind. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__129, By God's grace, my husband is like if God put his love for me into his mind.)}}
 
#: {{ux|dv|If di meat never soft, you put am dat period wey be sey you dey put all your ingredients so dat everyting go boil together. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__31, If the meat is not soft yet, you add it when you put all your ingredients so that everything boils together.)}}
 
* [[be sey say|be sey say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)}}
 
#: {{ux|dv|So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely. |(ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)}}
 
* [[be sey wan|be sey wan]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na people wey be sey de no wan mah, mah I catch you na dem dey go spread dat kind rumour. |(IBA_07_Na-Love_DG__63, It's people who don't want me, me to have you, they're the ones spreading that kind of rumor.)}}
 
#: {{ux|dv|Sey dis money wey be sey de wan borrow so, sey de wan use am take enhance di production of rice ehn... for people eh wey be sey dey inside deir joinbody for di twenty seventeen farming season. |(WAZL_03_News-On-Gmns_MG__40, They said that they want to use the loan to enhance the production of rice for members of uh... their association for the twenty seventeen farming season.)}}
 
* [[may be|may be]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Opportunity will always come, but may be not for you. |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__115, Opportunities will always come, but maybe not for you.)}}
 
#: {{ux|dv|Or may be sometimes... (I dey come, I dey come, ), you never go check your body, begin dey check your body. (WAZA_08_Body-Matter_MG__12, Or maybe sometimes... |(hold on... hold on...), you don't go in for check-ups, start going now.)}}
 
* [[wey be sey|wey be sey]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Me, wey be sey how much be my salary? |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money will I make?)}}
 
#: {{ux|dv|Wey be sey, my mama like exercise well, well. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120
 
 
 
====Antonyms====
 
* believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, be.COP
+
* English: ''is'', ''am'', ''are''
 
 
 
 
 
 
===Verb (cop.)===
 
be: am,is -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|E '''be''' pastor |(He/she is a pastor.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
===Verb (Copula)===
 +
* Wetin dem dey use take join talk.
 +
:* {{ux|dv|E '''be''' pastor |(Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na im '''be''' sey oder girls no get eye? |(NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)}}
 +
:* {{ux|dv|If you and woman fight, she hold your [[prick]] Na dead '''be''' dat o my, my broda. |(NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na people wey sabi someting '''be''' dat now. |(NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)}}
 +
:* {{ux|dv|Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka! |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)}}
 +
:* {{ux|dv|But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body. |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120
+
* na  
 
 
====Antonyms====
 
* believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: am,is
+
* English: ''am'', ''is''

Revision as of 19:57, 5 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Auxiliary

  • Make someting dey
  • Im mate dey spoil im papa belle because e be like sey e get power for work.  — (katakata__356, His mates have been discrediting him before his father because he seems to be hardworking )
  • dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • For dis life, no look person down say who e be because im fit be who go help you for life.  — (NSC_Legbeti_2021. Never under estimate anyone in life, that person you look down on may be your helper.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)
  • Make someting happen

Translations

  • English: is, am, are

Verb (Copula)

  • Wetin dem dey use take join talk.
  • E be pastor  — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
  • Na im be sey oder girls no get eye?  — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
  • If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda.  — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
  • Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
  • Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka!  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
  • But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)

Synonyms

  • na

Translations

  • English: am, is