be
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English be
Pronunciation
- bì
Verb (Copula)
- Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
- Dem be tief. — (NSC_2021, They are thieves.)
- I be my papa pikin. — (NSC_2021, I am my father's child)
- E be pastor — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
- Na im be sey oder girls no get eye? — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
- If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda. — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
- Na people wey sabi someting be dat now. — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
- Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka! — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
- But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)
Synonyms
- na
Translations
- English: am, is,are