be

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology:English 'be'

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1067
  • Frequency rank in NSC treebank: 17
  • Frequency in raw corpus: 25259
  • Frequency rank in raw corpus: 16

Auxiliary

  • make someting dey; make someting happen
  • Im mate dey spoil im papa belle because e be like sey e get power for work.  — (katakata__356, His mates have been discrediting him before his father because he seems to be hardworking )
  • You know sey all dose competition, na guys wey don play league before, wey don get pikin stamina wey be sey de don chop well, well balance for ground na im dey go bring come,  — (KAD_07_Receptionists_DG__147, You know that all those competition, guys who have played leagues before, who have got stamina and that they have eaten very well and balanced on the ground; it's them they bring to the competition.)
  • dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • Who be you?  — (NSC_2021, who are you?)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)

Translations

  • English: is, am, are

Verb

be: no definition, be.COP -- Definition in Naija?


  1. xcomp (frequency:1735)
    “No be so.  — (katakata__1071, __no translation__)
    Who be him?  — (NST_cleaned__25977, __no translation__)
  2. dep (frequency:934)
    Who be dat?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__96, Who is that ?)
    Who be you?  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__34, Who are you ?)
  3. nsubj (frequency:596)
    I be  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__234, I am...)
    You be.  — (IBA_22_School-Children_DG__172, You are...)
  4. - (frequency:542)
    Wen be sey.  — (NST_cleaned__9746, __no translation__)
    So na im be  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__71, So, that is it.)
  5. mark (frequency:209)
    E get to be.  — (bbc__2433, __no translation__)
    Make you just dey as you be.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__213, You should be the way you are.)
  6. ccomp (frequency:79)
    Be sey e come be...  — (NST_cleaned__42968, __no translation__)
    Na im be sey oder girls no get eye?  — (NST_cleaned__26708, __no translation__)
  7. advmod (frequency:69)
    No be.  — (JOS_28_Exams_DG__27, It's not...)
    No be  — (PRT_10_Market_DG__224, Isn't...)
  8. aux (frequency:30)
    Who be intersex?  — (bbc__100150, __no translation__)
    e get how e wan dey be.  — (NST_cleaned__41226, __no translation__)
  9. obj (frequency:9)
    To be' woman cost pass'  — (bbc__9326, __no translation__)
    Yes, na im be ‘God Lamb’ wey carry our sin comot.  — (jw__25231, __no translation__)
  10. obl:mod (frequency:9)
    and na im be di cheapest  — (deuber__3875, __no translation__)
    Why sey na e be “Lord of the Sabbath”?  — (jw__46785, __no translation__)
  11. csubj (frequency:8)
    But if e no go school, na im be sey we go start from di grassroot.  — (NST_cleaned__33087, __no translation__)
    No be every vessel go fit take advantage of di ten percent discount.  — (bbc__74899, __no translation__)
  12. cc (frequency:5)
    But no be so people for Zebulun and Naphtali be;  — (jw__35689, __no translation__)
    Na, na so di thing be, but, be, but, for make I tell you.  — (NST_cleaned__42280, __no translation__)
  13. aux-obj (frequency:5)
    Be wake you.  — (KAD_07_Receptionists_DG__62, Be waking you.)
    Ah, how much come be dis ori~, Indomie Oriental Ma?  — (NST_cleaned__871, __no translation__)
  14. aux-dep (frequency:5)
    na wetin dey be dat  — (deuber__4869, __no translation__)
    Na, na wetin dey be dat.  — (NST_cleaned__10292, __no translation__)
  15. det (frequency:4)
    Lu 1:69 ​—Na who be the “horn wey de save”?  — (jw__22460, __no translation__)
    Mr 11:27, 28 ​—Wetin be the “things” wey Jesus enemy de talk about?  — (jw__24633, __no translation__)
  16. aux-cc (frequency:3)
    Una go con say oya, come, and be going.  — (NST_cleaned__21548, __no translation__)
    shortcodes are not normally included in ‘inclusive’ packages and may be charged.  — (ja102__5853, __no translation__)
  17. advcl (frequency:2)
    How things be when the angel carry this two important message come?  — (jw__39515, __no translation__)
    So, for 536 B.C.E., wey be one year after dem reach Jerusalem, dem dig the temple foundation.  — (jw__18901, __no translation__)
  18. cc-dep (frequency:2)
    Maybe dis year own go be sixty, or seventy now be dat.  — (NST_cleaned__7929, __no translation__)
    Daphne , say she bin fix her wedding on March 9, but as govnorship election don shift go dat day, many of di arrangement wey she bin first do don change be dat.  — (bbc__26925, __no translation__)
  19. dep-obj (frequency:2)
    Na dead be dat o my, my broda.  — (NST_cleaned__23502, __no translation__)
    Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410, __no translation__)

Derived forms

  1. E get some kind tins wey be sey you go do for, to please your heart.  — (IBA_07_Na-Love_DG__117, There are some kinds of things that you will do for... to please your heart.)
    Sey all dis people wey be sey de dey do dis kind badness, sey meh de stop am now, now, now.  — (WAZL_03_News-On-Gmns_MG__30, They said anyone who takes part in this kind of misbehavior should put an end to it right away.)
  1. I be person wey be sey I get free mind.  — (IBA_07_Na-Love_DG__140, I'm someone who's open-minded.)
    E get some oder people dem wey be sey de get money, but no dey loud am.  — (WAZA_05_Big-Mo_MG__69, There are so many other wealthy people around, but they don’t publicize it.)
  1. Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka!  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
    But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)
  1. As God wan take do am so, my husband con be like person wey be sey God put my love for im mind.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__129, By God's grace, my husband is like if God put his love for me into his mind.)
    If di meat never soft, you put am dat period wey be sey you dey put all your ingredients so dat everyting go boil together.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__31, If the meat is not soft yet, you add it when you put all your ingredients so that everything boils together.)
  1. Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)
    So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely.  — (ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)
  1. Na people wey be sey de no wan mah, mah I catch you na dem dey go spread dat kind rumour.  — (IBA_07_Na-Love_DG__63, It's people who don't want me, me to have you, they're the ones spreading that kind of rumor.)
    Sey dis money wey be sey de wan borrow so, sey de wan use am take enhance di production of rice ehn... for people eh wey be sey dey inside deir joinbody for di twenty seventeen farming season.  — (WAZL_03_News-On-Gmns_MG__40, They said that they want to use the loan to enhance the production of rice for members of uh... their association for the twenty seventeen farming season.)
  1. Opportunity will always come, but may be not for you.  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__115, Opportunities will always come, but maybe not for you.)
    Or may be sometimes... (I dey come, I dey come, ), you never go check your body, begin dey check your body. (WAZA_08_Body-Matter_MG__12, Or maybe sometimes...  — (hold on... hold on...), you don't go in for check-ups, start going now.)
  1. Me, wey be sey how much be my salary?  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__129, Me, how much money will I make?)
    Wey be sey, my mama like exercise well, well.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__10, Which means my mother likes to work out so much.)

Synonyms

  • believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120

Antonyms

  • believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120

Translations

  • English: no definition, be.COP


Verb (cop.)

be: am,is -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E be pastor  — (He/she is a pastor.)

Derived forms

Synonyms

  • believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120

Antonyms

  • believe 0.57 1742, know 0.53 7861, feel 0.52 1488, forget 0.49 672, mean 0.49 1816, become 0.49 1252, understand 0.47 1148, na 0.45 46521, imagine 0.44 120

Translations

  • English: am,is