be

Revision as of 19:57, 5 September 2021 by 169.159.85.153 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Auxiliary

  • Make someting dey
  • Im mate dey spoil im papa belle because e be like sey e get power for work.  — (katakata__356, His mates have been discrediting him before his father because he seems to be hardworking )
  • dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • For dis life, no look person down say who e be because im fit be who go help you for life.  — (NSC_Legbeti_2021. Never under estimate anyone in life, that person you look down on may be your helper.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)
  • Make someting happen

Translations

  • English: is, am, are

Verb (Copula)

  • Wetin dem dey use take join talk.
  • E be pastor  — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
  • Na im be sey oder girls no get eye?  — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
  • If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda.  — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
  • Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
  • Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka!  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
  • But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)

Synonyms

  • na

Translations

  • English: am, is