be

Revision as of 17:47, 6 September 2021 by 102.89.1.77 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Verb (Copula)

  • Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
  • Dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child)
  • E be pastor  — (Egbokhare_2020. He/she is a pastor.)
  • Na im be sey oder girls no get eye?  — (NST_cleaned__26708, __Meaning other girls are not selective.)
  • If you and woman fight, she hold your prick Na dead be dat o my, my broda.  — (NSC_Legbeti_2021. If a woman hit your manhood while fighting with you, it may kill you.)
  • Na people wey sabi someting be dat now.  — (NST_cleaned__18410. Those are the wise people.)
  • Even uh... dis uh... polio wey e dey waka wey be sey pikin go, you go born pikin, e no go quick waka!  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__63, Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time!)
  • But person wey be sey e go school, e dey pedal come front, na small work, na im we go do for dat person body.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__28, But for someone who happens to have gone to school, if they're pedalling forward, we just do a bit of work on them.)

Synonyms

  • na

Translations

  • English: am, is,are