be

Revision as of 19:28, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English be

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Word wey dem dey take show sey person, people, ting or wetin many pass one dey as e dey.
  • Dem be tief.  — (NSC_2021, They are thieves.)
  • I be my papa pikin.  — (NSC_2021, I am my father's child.)
  • E be pastor.  — (Egbokhare_2020, He/she is a pastor.)

Synonyms

Translations

  • English: am, is,are