Difference between revisions of "because"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
Word we de dey take show why someting be as e dey  
 
Word we de dey take show why someting be as e dey  
 
+
#:*{{ux|dv|make dem no '''because''' of firewood, continue to dey lose trees. |(bbc__97445, They did not allow the need for firewood all progressive deforestation.)}}
#: {{ux|dv|'''Because''' of what? (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__157, '''Because''' of what ? |(Why ?))}}
+
#:*{{ux|dv|E fit be '''because''' of the good thing wey dem do, or '''because''' dem get [[level]] pass us. |(jw__31514, it may be as a result of their goodwill or the fact that they are superior than us.)}}
#: {{ux|dv|All this people no come Matthew house just '''because''' of food. |(jw__30048, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''because''' of wetin? |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why is that?)}}
#: {{ux|dv|make dem no '''because''' of firewood, continue to dey lose trees. |(bbc__97445, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na so '''because''' Matthew write many things about Joseph. |(jw__24297, It is as it is because Matthew wrote a lot of things about Joseph.)}}
#: {{ux|dv|E fit be '''because''' of the good thing wey dem do, or '''because''' dem get level pass us. |(jw__31514, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Wheder I '''because''' of you circumcise Taju  we go see. |(deuber__5657, You will have to explain to me whether or not I circumcised Taju for your sakes.)}}
#: {{ux|dv|'''Because''' of the way John dey talk and '''because''' e fine, e dey quick catch people eye. |(jw__3732, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Na '''because''' of wetin? |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why ?)}}
 
#: {{ux|dv|or dem no see am or '''because''' of sickness im no fit gree or im just no wan gree sey make dem foster di pikin. |(hildrights__577, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because'''... and e will hold your stommy also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__9, Because... and it will also keep your belly full.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''', becuase you sef know we have been three in number for our section before. |(IBA_16_Drivers_DG__69, Because... because you also knew that we have been three in number in our section before.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' ehn parents wey be sey, you born pikin, and somehow, somehow dem come do wetin? |(NST_cleaned__9663, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' that kind love dey deceive people. |(jw__10522, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' Matthew write many things about Joseph. |(jw__24297, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|INEC say di reason why dem change di date na '''because''' di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day. |(bbc__57288, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ms Ogbu say e go too make sense if Vogue Africa fit happen '''because''' di kain tins wey di continent get to offer for di fashion industry boku. |(bbc__89184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of what, money. |(ONI_13_Current-Interests_DG__55, Because of what ? money.)}}
 
#: {{ux|dv|Wheder I '''because''' of you circumcise Taju  we go see. |(deuber__5657, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because sey deir friends dey encourage dem. |(IBA_03_Womanisers_MG__39, This is because their friends encourage them.)}}
 
#: {{ux|dv|Because sey one man now, e don do ofofo, e don enter gbege for himsef, by himsef o, but sha dem dey fight for am o. |(IBA_33_News-Comments_MG__6, Because here's a man, he engaged in gossip and now he's in trouble, courtesy of he himself, but they are fighting on his behalf.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[sake of sey]]
 
* [[sake of sey]]

Revision as of 15:27, 6 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English because

Pronunciation

  • bɪkôs

Play Play

Adverb

Word we de dey take show why someting be as e dey

    • make dem no because of firewood, continue to dey lose trees.  — (bbc__97445, They did not allow the need for firewood all progressive deforestation.)
    • E fit be because of the good thing wey dem do, or because dem get level pass us.  — (jw__31514, it may be as a result of their goodwill or the fact that they are superior than us.)
    • Na because of wetin?  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why is that?)
    • Na so because Matthew write many things about Joseph.  — (jw__24297, It is as it is because Matthew wrote a lot of things about Joseph.)
    Wheder I because of you circumcise Taju we go see.  — (deuber__5657, You will have to explain to me whether or not I circumcised Taju for your sakes.)

Synonyms

Translations

  • English: because