Difference between revisions of "beforebefore"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | * | + | * Time wey don pass [[taytay]]. |
− | :* {{ux|dv|'''Beforebefore''', I dey sew clothes. |(Egbokhare 2020. | + | :* {{ux|dv|'''Beforebefore''', I dey sew clothes. |(Egbokhare 2020. A long time ago, I used to sew clothes.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Beforebefore''', plenty African men dey marry | + | :* {{ux|dv|'''Beforebefore''', plenty African men dey marry pass one wife. |(NSC_Legbeti_2021. In the past, many African men used to marry more than one wife.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dat kind correct food na im I dey eat '''beforebefore'''. |(NSC_Legbeti_2021. Back in the days, | + | :* {{ux|dv|Dat kind correct food na im I dey eat '''beforebefore'''. |(NSC_Legbeti_2021. Back in the days, I used to feed well.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[taytay]] | [[taytay]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[now now]], [[nowadays]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''In the past'', | * English: ''In the past'', |
Revision as of 10:19, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English before
Pronunciation
- bìfɔ́bìfɔ́
Adverb
- Time wey don pass taytay.
- Beforebefore, I dey sew clothes. — (Egbokhare 2020. A long time ago, I used to sew clothes.)
- Beforebefore, plenty African men dey marry pass one wife. — (NSC_Legbeti_2021. In the past, many African men used to marry more than one wife.)
- Dat kind correct food na im I dey eat beforebefore. — (NSC_Legbeti_2021. Back in the days, I used to feed well.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: In the past,