Difference between revisions of "beg"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting | + | Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting do someting for am. |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 10:32, 14 May 2021
Naija
Etymology
From English: beg
Pronunciation
bɛ̀g
Definition
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting do someting for am.
Verb
- O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)
- We don dey beg landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk. We no dey see light and de still dey knack us yeye bill. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills. )
Related forms
Antonyms
- reject
Translations
- English: beg