Difference between revisions of "beg"

 
(12 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: '''beg'''
+
From English: ''beg''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
bɛ́g
+
bɛ̌g
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2>
 
 
===Definition===
 
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* {{ux|dv| O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)}}
+
* Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting do someting for am.
* {{ux|dv| We don dey beg landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk.  We no dey see light and de still dey knack us yeye bill. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills. )}}  
+
:* {{ux|dv| O boy, we dey '''beg''' government o,we suppose dey get light steady now.|(NSC_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)}}
 
+
:* {{ux|dv| We don dey '''beg''' landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk.  We no dey see light and de still dey knack us yeye bill.| (NSC_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills.)}}  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[begybegy]]
 
[[begybegy]]
# Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
 
#: {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
 
 
====Antonyms====
 
* reject
 
  
 +
====Synonyms====
 +
[[butu]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''beg''
 
* English: ''beg''

Latest revision as of 18:29, 14 February 2024

Naija

Etymology

From English: beg

Pronunciation

bɛ̌g

Play Play

Verb

  • Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting do someting for am.
  • O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady now.  — (NSC_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)
  • We don dey beg landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk. We no dey see light and de still dey knack us yeye bill.  —  (NSC_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills.)

Related forms

begybegy

Synonyms

butu

Translations

  • English: beg