Difference between revisions of "beg"

m (Conversion script moved page Beg to beg: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 +
==Naija==
 +
===Alternative forms===
 +
*
 +
===Etymology===
 +
From English: beg
  
 +
===Pronunciation===
 +
bɛg
 +
<sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Frequency===
 +
 +
===Definition===
 +
===Usage===
 +
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
 +
===Verb===
 +
'''beg'''
 +
# Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
 +
#: {{ux|dv| O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah|( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)}}
 +
 +
====Derived forms====
 +
[[begybegy]]
 +
# Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
 +
#: {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
 +
 +
====Synonyms====
 +
*
 +
 +
====Antonyms====
 +
* reject
 +
 +
====Translations====
 +
* English: please

Revision as of 14:38, 7 September 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: beg

Pronunciation

bɛg Play Play

Frequency

Definition

Usage

Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting

Verb

beg

  1. Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
    O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah  — ( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)

Derived forms

begybegy

  1. Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
    {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))

Synonyms

Antonyms

  • reject

Translations

  • English: please