Difference between revisions of "beg"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: beg
+
From English: '''beg'''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
bɛg
+
bɛ́g
 
<sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
  
 
===Definition===
 
===Definition===
===Usage===
 
 
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting  
 
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting  
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
'''beg'''
+
* {{ux|dv| O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)}}
# Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
+
* {{ux|dv| We don dey beg landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk.  We no dey see light and de still dey knack us yeye bill. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills. )}}  
#: {{ux|dv| O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah|( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
[[begybegy]]
 
[[begybegy]]
 
# Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
 
# Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
 
#: {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
 
#: {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
 
====Synonyms====
 
*
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 32: Line 24:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: please
+
* English: ''beg''

Revision as of 20:15, 4 November 2020

Naija

Etymology

From English: beg

Pronunciation

bɛ́g Play Play

Definition

Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting

Verb

  • O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily.)
  • We don dey beg landlord since, make e gree follow us follow NEPA people talk. We no dey see light and de still dey knack us yeye bill.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, We have been pleading with the landlord, so that he'll go with us to talk to NEPA officials. We do not have any power supply and they still give us ridiculous bills. )

Related forms

begybegy

  1. Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
    {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))

Antonyms

  • reject

Translations

  • English: beg