beg
Revision as of 14:38, 7 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs)
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: beg
Pronunciation
Frequency
Definition
Usage
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
Verb
beg
- Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
- O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah — ( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)
Derived forms
- Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
- {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
Synonyms
Antonyms
- reject
Translations
- English: please