beg

Revision as of 14:38, 7 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: beg

Pronunciation

bɛg Play Play

Frequency

Definition

Usage

Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting

Verb

beg

  1. Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
    O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah  — ( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)

Derived forms

begybegy

  1. Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
    {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))

Synonyms

Antonyms

  • reject

Translations

  • English: please