Difference between revisions of "begin"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-begin.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-begin.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-begin.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-begin.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 66
 
* Frequency rank in NSC treebank: 199
 
* Frequency in raw corpus: 2515
 
* Frequency rank in raw corpus: 163
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 09:46, 7 January 2021

Naija

Alternative forms

  • bigin

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bɪˈgɪn

Play Play

Verb

begin: no definition -- Definition in Naija?


  1. ccomp (frequency:35)
    Begin con dey put mouth for our matter.  — (ONI_05_New-Year_M__45, She joined in on the matter.)
    Begin dey teach di people make de understand...  — (NST_cleaned__36152, __no translation__)
  2. - (frequency:22)
    Ngwanu make di games begin.  — (bbc__72858, __no translation__)
    But many pipo no know how e take begin.  — (bbc__49562, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:18)
    Na 34 African countries sign di Rome Statute wey begin di ICC.  — (bbc__69715, __no translation__)
    As Rivers state goment dey prepare to begin dia second term, Dr.  — (bbc__16581, __no translation__)
  4. obj (frequency:15)
    Unoka stand for im front begin im tory.  — (katakata__234, __no translation__)
    Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get  — (bbc__60300, __no translation__)
  5. advcl (frequency:8)
    Begin dey recycle  — (bbc__19724, __no translation__)
    Abi na which country, I wan begin dey call?  — (WAZA_05_Big-Mo_MG__37, Or what country should I mention?)
  6. xcomp (frequency:7)
    Im want begin run.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__133, He wanted to start running away.)
    Begin kill di goat, den begin pound pounded yam.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__79, They start slaughtering the goats, then they begin pounding yam.)
  7. obl:arg (frequency:5)
    When you say change begin with me, let change begin with yoursef.  — (NST_cleaned__16977, __no translation__)
    Because if di rain take dis way begin for now, na im be say no be small thing e carry for belle dis year o.  — (deuber__717, __no translation__)
  8. cc-ccomp (frequency:5)
    Im say wetin she tweet fit damage im reputation, and begin make pipo dey look am one kain.  — (bbc__76476, __no translation__)
    Di pesin go begin plan, either e go buy weapons or begin dey find opportunity to gbab di victim wen e dey alone.  — (bbc__44531, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:4)
    Anyone wey you dey do, wheder bad, stop and begin dey do good!  — (ONI_05_New-Year_M__5, anyone which you are doing, if it's bad, stop and start doing good)
    Wit dis intelligence, dem approach di Saudi embassy for Abuja and begin di process to release Zainab and wit di fact wey dey ground, di Saudi authority don release di girl.  — (bbc__100938, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:3)
    So di, di tin begin, di tin begin since from do courtship.  — (NST_cleaned__17626, __no translation__)
    Others Just one day after one online Gofundme campaign to gada money support Nigeria opposition People's Democratic Party presidential candidate Atiku Abubakar begin, di campaign page don disappear.  — (bbc__79582, __no translation__)
  11. aux-obj (frequency:3)
    For Bible time, person wey dey mold things no go just gather clay come begin mold.  — (jw__16774, __no translation__)
    For September, car explode kill at least seven people for di capital Somalia don begin three days of mourning, as di number of those wey die for two bomb attacks for di capital Mogadishu don pass 276.  — (bbc__75064, __no translation__)
  12. conj-obj (frequency:3)
    Na so I con enter di office o, I con begin work, con dey do like good samaritan,  — (ONI_18a_Kanpatakwa_M__12, That was how I now entered the work, I now started working, I was now doing like a good Samaritan.)
    As di match finish Europa League begin trend for Twitter and fans no waste time to yab di Red Devils wey don win di league 20 times with funny-funny memes.  — (bbc__16809, __no translation__)
  13. aux (frequency:2)
    Di Ghanaians abroad dey complain say dem no fit vote for government for dia country Di journey to allow Ghanaians wey dey oversea to vote don begin.  — (bbc__31409, __no translation__)
    Di Head of Media and Publicity for JAMB, Dr Fabian Benjamin say im no use im mouth tok say results go comot on 29 April, but say na dat day di last process to release di result go begin.  — (bbc__31470, __no translation__)
  14. advmod (frequency:2)
    Hm let us begin now.  — (NST_cleaned__6010, __no translation__)
    Oga Mojeed say as far di lawmakers dey concerned, dem no release moni for di bus for 2017 and 2018 but if any moni comot, di investigation wey dem wan begin now go expose am.  — (bbc__76775, __no translation__)
  15. cc-nsubj (frequency:2)
    But things change on 5 March 2017 when di Lagos state government close part of di bridge for repair, and work begin.  — (bbc__23548, __no translation__)
    Mans Not Hot fit dey siddon for number 11 for di singles chart, but confusion still plenty about where Michael Dapaah stop, and Big Shaq begin.  — (bbc__65278, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • start 0.63 4406, finish 0.51 1790, stop 0.48 2535, demself 0.47 173, well-well 0.45 994, already 0.45 1076, dem 0.43 66999, dey 0.42 111403, heavy 0.42 456

Antonyms

  • start 0.63 4406, finish 0.51 1790, stop 0.48 2535, demself 0.47 173, well-well 0.45 994, already 0.45 1076, dem 0.43 66999, dey 0.42 111403, heavy 0.42 456

Translations

  • English: no definition