Difference between revisions of "beginning"

Line 14: Line 14:
 
Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
 
Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
 
:*{{ux|dv|Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and '''beginning''' of di new season. |(bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)}}
 
:*{{ux|dv|For end and '''beginning''' of year things can carry dear.|(NSC_Odirin_2020, Items become quite expensive towards the end of the year and the beginning of another year.)}}
+
:*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)}}
:*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, At the onset, the man said his boss had died.)}}
+
:*{{ux|dv|Na di '''beginning''' of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach. |(NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)}}
:*{{ux|dv|Na '''beginning''' of book and film person take dey know how e go sweet or tough reach. |(NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film is from the start.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 05:37, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bìgínìŋ

Play Play

Noun

Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.

  • Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season.  — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
  • For di beginning, di man talk sey di oga don die.  — (Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)
  • Na di beginning of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach.  — (NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: starting point, beginning