begybegy

Revision as of 15:56, 7 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

Etymology

From Naija: beg

Pronunciation

bɛgebɛge Play Play

Frequency

Definition

Usage

  • Person wey be sey e dey beg someting wellwell

Noun

begybegy

  1. Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
    {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))

Derived forms

Synonyms

  • longatrot

Antonyms

Translations

  • English: beggar