Difference between revisions of "believe"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-believe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-believe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-believe.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-believe.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 28
 
* Frequency rank in NSC treebank: 371
 
* Frequency in raw corpus: 1617
 
* Frequency rank in raw corpus: 237
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:38, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Noun

Na sey person mind dey strong sey someting na true.

  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Verb

Intransitive Verb

Sey person mind dey strong sey someting na true.

  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see? Can you believe?)

Serial Verb

  • Wetin fit make us believe sey David and Goliath story for Bible na true?  — (jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is factual?)
  • Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again.  — (bbc__3457, What rumourmongers will say would not make ashamed anymore.)

Translations

  • English: to believe