believer

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believer

Pronunciation

  • bìlívà

Play Play

Noun

Person wey de like go church well well.

  • Na so im dey do like believer but im mind na charcoal.  — (Egbokhare_2020, S/He behaves as someone pious but is evil.)
  • I be strong believer of prophecy especially when na from pastors like Pastor Adeboye and Bishop David Oyedepo of Living Faith Church Worldwide International.  — (bbc__8367, I am a staunch believer in prophecies especially the ones from Pastor Adeboye and Bishop David Oyedepo of Living Faith Church Worldwide International.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: religious person