Difference between revisions of "belle"

Line 11: Line 11:
 
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey land put.
 
# Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey land put.
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|My '''belle'''!|(Deuber__3585, My stomach.)}}
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_Abonyi_2o21, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na '''belle''' abi na leg e food dey go? E still dey [[kpanla]].|(NSC_Abonyi_2021, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)}}
 
# Where pikin wey de never born dey grow.
 
# Where pikin wey de never born dey grow.
 
#:*{{ux|dv|The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
 
#:*{{ux|dv|The pikin wey dey Elizabeth '''belle''' come start to dey jump.|(jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)}}
Line 24: Line 24:
 
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
 
#Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
 
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}}
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_2o21, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}}
 
#Matter wey don [[k-leg]]   
 
#Matter wey don [[k-leg]]   
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] belle as de dey secondary school.|(NSC_Abonyi_2o21, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
+
#:*{{ux|dv|Matter don get '''belle''' as e be sey [[bomboy]] give [[digirl]] belle as de dey secondary school.|(NSC_Abonyi_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[bad belle]]
 
[[bad belle]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix''
 
* English: ''belly, stomach, womb, pouch, fix''

Revision as of 17:31, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English belly

Pronunciation

  • bɛle

Play Play

Noun

  1. Di part of person or animal body where someting wey e swallow dey land put.
    • My belle!  — (Deuber__3585, My stomach.)
    • Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpanla.  — (NSC_Abonyi_2021, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)
  2. Where pikin wey de never born dey grow.
    • The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump.  — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
    • She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle.  — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
  3. Woman body wey swell up sake of sey pikin wey de never born dey grow inside.
    • I get belle.  — (Deuber__6111, I am pregnant.)
    • See as dis woman carry 9 months belle dey dance!  — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
    • We go remove di belle.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)
  4. Person mind
    • My belle sweet me.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
    • But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go.  — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
  5. Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
    • Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle.  — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
    • Di guy na shakis man na im make e get belle.  — (NSC_Abonyi_2021, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
  6. Matter wey don k-leg
    • Matter don get belle as e be sey bomboy give digirl belle as de dey secondary school.  — (NSC_Abonyi_2021, The fact that the young girl was knocked up by a young man is a serious fix as they are both in high school.)

Related forms

bad belle

Translations

  • English: belly, stomach, womb, pouch, fix