belleful

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4838

Adjective

Na sey person chop pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.

  1. As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
    All the people chop belleful!  — (jw__7682, They all ate to satisfied.)
    We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
  2. obj (frequency:2)
    But Bible tell us sey: “Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, __no translation__)
    Just give me the food wey go belleful me.” We fit understand why e talk sey e no want too poor.  — (jw__36321, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • amala 0.71 15, potato 0.71 7, boiled 0.70 9, d-morris 0.70 6, stout 0.68 12, coconut 0.68 15, dispose 0.66 7, pat 0.66 6, tilapia 0.66 22

Antonyms

  • amala 0.71 15, potato 0.71 7, boiled 0.70 9, d-morris 0.70 6, stout 0.68 12, coconut 0.68 15, dispose 0.66 7, pat 0.66 6, tilapia 0.66 22

Translations

  • English: satistfied