Difference between revisions of "benben"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Na someting wey no straight.
+
# Na someting wey nor clear abi straight.
#: {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways? Crooked legs.)}}
+
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}}
#: {{ux|dv|Dat girl fine but na '''Benben''' leg she get.|(NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}}
 +
# Na person or anytin wey him leg be K.
 +
#:* {{ux|dv|Dat girl fine but na '''benben''' leg she get.|(NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)}}
 +
#:* {{ux|dv|De wa dem take arrange de chairs dem too '''benben''', make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)}}
  
===S
+
====Synonyms====
====Antonyms====
+
[[K-leg]], [[magomago]]
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: crooked, shady, bent
+
* English: ''crooked, shady, bent''

Revision as of 18:40, 4 March 2021

Naija

Alternative forms

  • benibeni

Etymology

From: English bend

Pronunciation

  • bɛ̀nbɛ́n

Play Play

Adjective

  1. Na someting wey nor clear abi straight.
    • You and your benben way, you no go change?  — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
    • Na benben ways im take be oga.  — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
  2. Na person or anytin wey him leg be K.
    • Dat girl fine but na benben leg she get.  — (NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)
    • De wa dem take arrange de chairs dem too benben, make dem straight small I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)

Synonyms

K-leg, magomago

Translations

  • English: crooked, shady, bent