Difference between revisions of "benben"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [ | + | [k-leg]], [[magomago]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''crooked, shady, bent'' | * English: ''crooked, shady, bent'' |
Revision as of 18:41, 4 March 2021
Naija
Alternative forms
- benibeni
Etymology
From: English bend
Pronunciation
- bɛ̀nbɛ́n
Adjective
- Na someting wey nor clear abi straight.
- You and your benben way, you no go change? — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
- Na benben ways im take be oga. — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
- Na person or anytin wey him leg be K.
- Dat girl fine but na benben leg she get. — (NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)
- De wa dem take arrange de chairs dem too benben, make dem straight small I beg. — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)
Synonyms
[k-leg]], magomago
Translations
- English: crooked, shady, bent