benben
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bend
Pronunciation 1
- bɛ̀nbɛ́n
Pronunciation2
- bɛ̀nibɛ́ni
Adjective
- Make someting no dey straight or no dey pure.
- You and your benben way, you no go change? — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
- Na benben ways im take be oga. — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
- Make person get bow leg or k-leg
- Dat girl fine but na benben leg she get. — (NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knock knees.)
- Di way dem take arrange de chairs dem benben, make dem straight small I beg. — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)
Synonyms
Translations
- English: bent , shady, crooked