bet
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet. — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet