Difference between revisions of "better"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ' better' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 11:54, 22 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ' better'
Pronunciation
- bètá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 84
- Frequency rank in NSC treebank: 163
- Frequency in raw corpus: 2664
- Frequency rank in raw corpus: 154
Adjective
Na sey someting or somewhere good pass.
- This travel na really better one! — (jw__7630, The was really good!)
- So e go dey better dat way. — (IBA_11_Student-Wahala_DG__60, So, it will be better that way.)
- Better dey chop better food. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)
- So I tink it's better to have female first before I go come get boys. — (KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__47, So, I think it's preferable to have a girl child before having males.)
- Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E better to chop vegetable for where love dey.’” So make you no dey worry yourself. — (jw__8409, What he said made me recall what my mother told me as a child that it is preferable to eat vegetable where there is love.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: better, good