Difference between revisions of "better"

Line 18: Line 18:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na sey someting or somewhere good.
+
Na sey someting or somewhere good pass.
 
:*{{ux|dv|This travel na really '''better''' one! |(jw__7630, The was really good!)}}
 
:*{{ux|dv|This travel na really '''better''' one! |(jw__7630, The was really good!)}}
 
:*{{ux|dv|So e go dey '''better''' dat way. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__60, So, it will be better that way.)}}
 
:*{{ux|dv|So e go dey '''better''' dat way. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__60, So, it will be better that way.)}}
#: {{ux|dv|house  wey dey '''better''' jejejejejejejejeje. |(deuber__785, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|'''Better''' dey chop '''better''' food. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)}}
#: {{ux|dv|Our life dey '''better''' as we dey learn Bible. |(jw__28651, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|So I tink it's '''better''' to have female first before I go come get boys. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__47, So, I think it's preferable to have a girl child before having males.)}}
#: {{ux|dv|But e get other things wey Bible still talk wey go make our life '''better''' if we do dem. |(jw__22145, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E '''better''' to chop vegetable for where love dey.’”  So make you no dey worry yourself. |(jw__8409, What he said made me recall what my mother told me as a child that it is preferable to eat vegetable where there is love.)}}
# cc (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Sleep more and '''better''' |(bbc__90281, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And nothing '''better''' pass the love wey no dey fail wey Jehovah dey show us.​— Isa. |(jw__16337, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'''Better''' dey come, |(jw__4210, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Better''' dey chop '''better''' food. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di one wey you don dey talk now, na im be di '''better'''. |(NST_cleaned__42329, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When I don get one '''better''' somewhere, I go come back, con con carasa. (JOS_29_He-Loves-French_DG__157, when I have gotten one good |(thing) somewhere, I will come back, then come and complete it.)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na everyday we dey hear about '''better'''. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__18, It's everyday we hear about better.)}}
 
#: {{ux|dv|E go help you put mind for '''better''' tomorrow.— Romans 15:4 . |(jw__8677, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Because if de create deir own party, be llike sey sey na im go '''better'''. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__92, Because, if they create their own party, it seems it will be better.)}}
 
#: {{ux|dv|And de say de wan make di country fine meh '''better''', but, di government no dey do anyting. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__31, And they say they want the country to be fine, to be better, but the government is not doing anything.)}}
 
# iobj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E still show sey the way Jehovah dey rule na im '''better''' pass. |(jw__4373, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To do wetin go make person fine no be bad thing, but na the kind person wey you be, your character na im '''better''' pass. |(jw__37605, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Our own '''better'''. |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__45, Yours is better.)}}
 
#: {{ux|dv|Buhari: I go leave Nigeria '''better''' dan wen I meet am |(bbc__21031, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Today na fresh new era and comrade  Mnangagwa go help us get Zimbabwe wey '''better'''. |(bbc__6421, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus sey: ‘E '''better''' make you lose one part of your body, than for dem to trowey you inside Gehenna’ . |(jw__32709, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So I tink it's '''better''' to have female first before I go come get boys. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__47, So, I think it's better to have females first before I'll have boys.)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E '''better''' to chop vegetable for where love dey.’”  So make you no dey worry yourself. |(jw__8409, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 21:44, 12 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology:English ' better'

Pronunciation

  • bètá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 84
  • Frequency rank in NSC treebank: 163
  • Frequency in raw corpus: 2664
  • Frequency rank in raw corpus: 154

Adjective

Na sey someting or somewhere good pass.

  • This travel na really better one!  — (jw__7630, The was really good!)
  • So e go dey better dat way.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__60, So, it will be better that way.)
  • Better dey chop better food.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)
  • So I tink it's better to have female first before I go come get boys.  — (KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__47, So, I think it's preferable to have a girl child before having males.)
  1. Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E better to chop vegetable for where love dey.’” So make you no dey worry yourself.  — (jw__8409, What he said made me recall what my mother told me as a child that it is preferable to eat vegetable where there is love.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: better, good