better
Naija
Alternative forms
Etymology
etymology:English ' better'
Pronunciation
- bètá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 84
- Frequency rank in NSC treebank: 163
- Frequency in raw corpus: 2664
- Frequency rank in raw corpus: 154
The word is used more in written texts than orally.
Adjective
better: better, good -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I dey better now. Abeg, no spoil dat beta pikin o. — (I am better now. Please, don't spoil the good child.)
- - (frequency:2085)
- Better! — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__306, Better.)
- Better one. — (JOS_26_Small-Talk_DG__65, A better one.)
- nsubj (frequency:13)
- E better. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__32, It is better.)
- Im better. — (ENU_18_Onugbu-Soup_DG__75, It's better.)
- advmod (frequency:13)
- This travel na really better one! — (jw__7630, __no translation__)
- How better Christian life dey be. — (jw__14573, __no translation__)
- obl:mod (frequency:12)
- Jehovah go bless us and make our tomorrow better.— Deut. — (jw__10263, __no translation__)
- Nigeria deserve better now dan wetin Buhari get to offer. — (bbc__5295, __no translation__)
- obj (frequency:11)
- So e go dey better dat way. — (IBA_11_Student-Wahala_DG__60, So, it will be better that way.)
- house wey dey better jejejejejejejejeje. — (deuber__785, __no translation__)
- obl:arg (frequency:11)
- And I know wetin better for you. — (deuber__2679, __no translation__)
- Better break, break am to our level. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__16, You had better come... come down to our level.)
- advcl (frequency:7)
- Our life dey better as we dey learn Bible. — (jw__28651, __no translation__)
- But e get other things wey Bible still talk wey go make our life better if we do dem. — (jw__22145, __no translation__)
- cc (frequency:6)
- Sleep more and better — (bbc__90281, __no translation__)
- And nothing better pass the love wey no dey fail wey Jehovah dey show us.— Isa. — (jw__16337, __no translation__)
- conj (frequency:6)
- Better dey come, — (jw__4210, __no translation__)
- Better dey chop better food. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)
- det (frequency:4)
- Di one wey you don dey talk now, na im be di better. — (NST_cleaned__42329, __no translation__)
- When I don get one better somewhere, I go come back, con con carasa. (JOS_29_He-Loves-French_DG__157, when I have gotten one good — (thing) somewhere, I will come back, then come and complete it.)
- case (frequency:4)
- Na everyday we dey hear about better. — (LAG_09_Country-Wahala_DG__18, It's everyday we hear about better.)
- E go help you put mind for better tomorrow.— Romans 15:4 . — (jw__8677, __no translation__)
- aux (frequency:3)
- Because if de create deir own party, be llike sey sey na im go better. — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__92, Because, if they create their own party, it seems it will be better.)
- And de say de wan make di country fine meh better, but, di government no dey do anyting. — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__31, And they say they want the country to be fine, to be better, but the government is not doing anything.)
- iobj (frequency:3)
- E still show sey the way Jehovah dey rule na im better pass. — (jw__4373, __no translation__)
- To do wetin go make person fine no be bad thing, but na the kind person wey you be, your character na im better pass. — (jw__37605, __no translation__)
- dep (frequency:2)
- Our own better. — (LAG_06_Easter-Preparation_DG__45, Yours is better.)
- Buhari: I go leave Nigeria better dan wen I meet am — (bbc__21031, __no translation__)
- mark (frequency:2)
- Today na fresh new era and comrade Mnangagwa go help us get Zimbabwe wey better. — (bbc__6421, __no translation__)
- Jesus sey: ‘E better make you lose one part of your body, than for dem to trowey you inside Gehenna’ . — (jw__32709, __no translation__)
- ccomp (frequency:2)
- So I tink it's better to have female first before I go come get boys. — (KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__47, So, I think it's better to have females first before I'll have boys.)
- Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E better to chop vegetable for where love dey.’” So make you no dey worry yourself. — (jw__8409, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- beta 0.73 773, correct 0.61 1344, good 0.60 3676, sense 0.56 1009, strong 0.55 1503, normal 0.53 424, hard 0.53 1094, simple 0.52 170, value 0.51 427
Antonyms
- beta 0.73 773, correct 0.61 1344, good 0.60 3676, sense 0.56 1009, strong 0.55 1503, normal 0.53 424, hard 0.53 1094, simple 0.52 170, value 0.51 427
Translations
- English: better, good