better

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better

Pronunciation

  • bètá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 84
  • Frequency rank in NSC treebank: 163
  • Frequency in raw corpus: 2664
  • Frequency rank in raw corpus: 154

Adjective

  • Sey someting or somewhere good pass.
  • This travel na really better one!  — (jw__7630, The was really good!)
  • Better dey chop better food.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__241, You better eat nutritious food.)
  • Wetin e talk make me remember wetin my mama dey tell us when we small, e sey: ‘E better to chop vegetable for where love dey.’” So make you no dey worry yourself.  — (jw__8409, What he said made me recall what my mother told me as a child that it is preferable to eat vegetable where there is love.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: better, good