Difference between revisions of "betterbody"

Line 9: Line 9:
 
* bɛ̀tábɔ̀dí
 
* bɛ̀tábɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-betterbody.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-betterbody.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-betterbody.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-betterbody.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 13:14, 1 January 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better and body

Pronunciation

  • bɛ̀tábɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Make person dey well for body and mind.
  • Everyting wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin.  — (Egbokhare_2021, The government is doing everything should be to improve the welfare of the child.)
  • Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense.  — (childrights__351, Children should enjoy the best of physical, mental and spiritual well-being)

Synonyms

Translations

  • English: welfare