Difference between revisions of "betterbody"

 
(11 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
* bɛ̀tábɔ̀dí
 
* bɛ̀tábɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-betterbody.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-betterbody.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-betterbody.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-betterbody.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 25
 
* Frequency rank in raw corpus: 4842
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na sey person de well for body and mind
+
* Make person dey well for body and mind.
:*{{ux|dv|Everything wey government go try do suppose be for di '''betterbody''' of pikin. |(Egbokhare_2021, The government is doing everything to improve the welfare of the child.)}}
+
:*{{ux|dv|Everyting wey government go try do suppose be for di '''betterbody''' of pikin. |(Egbokhare_2021, Everything the government is doing should be to improve the welfare of the child.)}}
:*{{ux|dv|Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual '''betterbody''' wey make sense pass. |(hildrights__351, Children should enjoy the best of physical and spiritual well-being)}}
+
:*{{ux|dv|Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual '''betterbody''' wey make sense. |(childrights__351, Children should enjoy the best of physical, mental and spiritual well-being.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 26: Line 20:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: welfare
+
* English: ''welfare''

Latest revision as of 14:41, 28 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better and body

Pronunciation

  • bɛ̀tábɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Make person dey well for body and mind.
  • Everyting wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin.  — (Egbokhare_2021, Everything the government is doing should be to improve the welfare of the child.)
  • Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense.  — (childrights__351, Children should enjoy the best of physical, mental and spiritual well-being.)

Synonyms

Translations

  • English: welfare