Difference between revisions of "betterbody"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 25
 
* Frequency in raw corpus: 25
 
* Frequency rank in raw corpus: 4842
 
* Frequency rank in raw corpus: 4842
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 11:50, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better and body

Pronunciation

  • bɛ̀tábɔ̀dí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4842

Noun

betterbody: welfare -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Everything wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin.  — (Everything the government is doing is for the welfare of the child.)
  2. det-nmod (frequency:10)
    Di State Government or correctauthority no go use deir power wey dey for subsection for dis section unless e dey sure for dem sey e dey important make dey do am make e be sey dey protect di betterbody of di pikin.  — (hildrights__901, __no translation__)
    Person wey be sey e no get parental responsibility for pikin but dey take care of di pikin fit, as e dey follow wetin dis Act dey talk, go do wetin dey okay as tings dey go do dey safeguard or dey promote di betterbody of di pikin.  — (hildrights__722, __no translation__)
  3. cc (frequency:2)
    Every government, person, workingplace, service, agency organization and body wey dey responsible for di care and betterbody wey de dey give pikin must always dey make sure sey di pikin dey get all di opportunity wey di pikin supoose enjoy for di right dem wey dey for and for dis section.  — (hildrights__350, __no translation__)
    Every mama and papa and where na so e be, di people wey law give power to protect and show way to pikin, workingplace, person and authority wey dey responsible for di care and betterbody, maintenance, upbringing, school, training, socialization, employment and rehabilitation wey de dey give pikin, get di job to provide all di guidance, discipline, education and training for di pikin wey dey deir care, as e go help di pikin make e fit find im way for society, make people fit appreciate am, and e go fit do di tings wey law say e go do for dis part of di Act.  — (hildrights__314, __no translation__)
  4. amod (frequency:2)
    when e be sey State Government don get emergency protection order wey concern pikin, e go make, or e go arrange make de make am for am make sure sey de go find out wetin de go need do make e be sey de keep di pikin safe or dey help make sure sey e get better betterbody.  — (hildrights__666, __no translation__)
    or get reason to take suspect sey pikin wey dey live or wey de find for di State dey suffer, or sey chance dey sey e go suffer better wunjure, di State go make sure sey, or arrange make de make sure sey de go find out wetin de go need do make e be sey de keep di pikin safe or dey help make sure sey e get better betterbody.  — (hildrights__665, __no translation__)
  5. acl:relcl-cc (frequency:2)
    Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense pass.  — (hildrights__351, __no translation__)
    Every government, person, workingplace, service, agency organization and body wey dey responsible for di care and betterbody wey de dey give pikin must always dey make sure sey di pikin dey get betterbody wey make sense pass.  — (hildrights__352, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • goodbody 0.74 29, commandant 0.70 6, orphans 0.69 6, faculty 0.68 28, achievements 0.67 11, sociology 0.67 5, naija-pipo 0.67 10, bangle 0.67 5, eldest 0.66 7

Antonyms

  • goodbody 0.74 29, commandant 0.70 6, orphans 0.69 6, faculty 0.68 28, achievements 0.67 11, sociology 0.67 5, naija-pipo 0.67 10, bangle 0.67 5, eldest 0.66 7

Translations

  • English: welfare