Difference between revisions of "betterbody"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
betterbody: welfare -- Definition in Naija?
+
Na sey person de well for body and mind
 
+
:*{{ux|dv|Everything wey government go try do suppose be for di '''betterbody''' of pikin. |(Egbokhare_2021, The government is doing everything to improve the welfare of the child.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual '''betterbody''' wey make sense pass. |(hildrights__351,  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
Children should enjoy the best of physical and spiritual well-being)}}
#: {{ux|dv|Everything wey government go try do suppose be for di '''betterbody''' of pikin. |(Everything the government is doing is for the welfare of the child.)}}
 
# det-nmod (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Di State Government or correctauthority no go use deir power wey dey for subsection for dis section unless e dey sure for dem sey e dey important make dey do am make e be sey dey protect di '''betterbody''' of di pikin. |(hildrights__901, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Person wey be sey e no get parental responsibility for pikin but dey take care of di pikin fit, as e dey follow wetin dis Act dey talk, go do wetin dey okay as tings dey go do dey safeguard or dey promote di '''betterbody''' of di pikin. |(hildrights__722, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Every government, person, workingplace, service, agency organization and body wey dey responsible for di care and '''betterbody''' wey de dey give pikin must always dey make sure sey di pikin dey get all di opportunity wey di pikin supoose enjoy for di right dem wey dey for and for dis section. |(hildrights__350, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every mama and papa and where na so e be, di people wey law give power to protect and show way to pikin,  workingplace, person and authority wey dey responsible for di care and '''betterbody''', maintenance, upbringing, school, training, socialization, employment and rehabilitation  wey de dey give pikin, get di job to provide all di guidance, discipline, education and training for di pikin wey dey deir care, as e go help di pikin make e fit find im way for society, make people fit appreciate am, and e go fit do di tings wey law say e go do for dis part of di Act. |(hildrights__314, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|when e be sey State Government don get emergency protection order wey concern pikin, e go make, or e go arrange make de make am for am make sure sey de go find out wetin de go need do make e be sey de keep di pikin safe or dey help make sure sey e get better '''betterbody'''. |(hildrights__666, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or get reason to take suspect sey pikin wey dey live or wey de find for di State dey suffer, or sey chance dey sey e go suffer better wunjure, di State go make sure sey, or arrange make de make sure sey de go find out wetin de go need do make e be sey de keep di pikin safe or dey help make sure sey e get better '''betterbody'''. |(hildrights__665, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual '''betterbody''' wey make sense pass. |(hildrights__351, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Every government, person, workingplace, service, agency organization and body wey dey responsible for di care and '''betterbody''' wey de dey give pikin must always dey make sure sey di pikin dey get '''betterbody''' wey make sense pass. |(hildrights__352, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* goodbody 0.74 29, commandant 0.70 6, orphans 0.69 6, faculty 0.68 28, achievements 0.67 11, sociology 0.67 5, naija-pipo 0.67 10, bangle 0.67 5, eldest 0.66 7
+
* [[goodbody]] 
 
 
====Antonyms====
 
* goodbody 0.74 29, commandant 0.70 6, orphans 0.69 6, faculty 0.68 28, achievements 0.67 11, sociology 0.67 5, naija-pipo 0.67 10, bangle 0.67 5, eldest 0.66 7
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: welfare
 
* English: welfare

Revision as of 12:30, 13 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better and body

Pronunciation

  • bɛ̀tábɔ̀dí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4842

Noun

Na sey person de well for body and mind

  • Everything wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin.  — (Egbokhare_2021, The government is doing everything to improve the welfare of the child.)
  • Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense pass.  — (hildrights__351,
Children should enjoy the best of physical and spiritual well-being)

Synonyms

Translations

  • English: welfare