betterbody
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English better and body
Pronunciation
- bɛ̀tábɔ̀dí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4842
Noun
Na sey person de well for body and mind
- Everything wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin. — (Egbokhare_2021, The government is doing everything to improve the welfare of the child.)
- Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense pass. — (hildrights__351,
Children should enjoy the best of physical and spiritual well-being)
Synonyms
Translations
- English: welfare