betterbody

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English better and body

Pronunciation

  • bɛ̀tábɔ̀dí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4842

Noun

Na sey person de well for body and mind

  • Everything wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin.  — (Egbokhare_2021, The government is doing everything to improve the welfare of the child.)
  • Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense pass.  — (hildrights__351, Children should enjoy the best of physical and spiritual well-being)

Synonyms

Translations

  • English: welfare