big
Naija
Etymology
From: English big
Pronunciation
- bɪg
Adjective
- Wetin no small.
- My head big. — (NST_cleaned__41857, I have a big head.)
- Since the wall for Jerusalem don scatter finish, you for dey think of the big and strong wall wey dey Babylon? — (jw__14975, Since the walls of Jerusalem have been destroyed, why don't you think the big and sturdy walls of Babylon?)
Antonyms
Translations
- English: big