big

Naija

Etymology

From: English big

Pronunciation

  • bɪg

Play

Adjective

Wetin no small.

  • My head big.  — (NST_cleaned__41857, I have a big head.)
  • Since the wall for Jerusalem don scatter finish, you for dey think of the big and strong wall wey dey Babylon?  — (jw__14975, Since the walls of Jerusalem have been destroyed, why don't you think the big and sturdy walls of Babylon?)


Antonyms

Translations

  • English: big