Naija
Etymology
From: English big and man
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Person wey get money well well and wey de dey give respect.
- Na big man dey become chief for village. — (Egbokhare__2021, It's only a rich man that can becomes a chief in the village.)
Synonyms
Translations