bigman

Revision as of 14:15, 13 January 2021 by 154.66.33.32 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

FRom: English big and man

Pronunciation

  • bîgmàn

Play Play

Noun

Person wey get money well well and wey de dey give respect.

  1. Na big man dey become chief for village.  — (Egbokhare__2021, It's only a rich man that can becomes a chief in the village.)

Synonyms

Antonyms

  • [[

Translations

  • English: a rich or an important man