bigman

Naija

Etymology

From: English big and man

Pronunciation

  • bígmân

Play Play

Adjective

  • Person wey get money well well and wey de dey give respect.
  • Na bigman dey become chief for village.  — (Egbokhare__2021, It's only a rich man that can become a chief in the village.)

Synonyms

Translations

  • English: moneybag