Difference between revisions of "bitterkola"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree commonly found in Nigeria.
+
From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree commonly found in Nigeria. ''Garcinia Kola''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Fruit wey no dey sweet wey dey chew take clean belle.  
+
* Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.  
 
+
:*{{ux|dv|I dey chop bitter kola. |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}}
:*{{ux|dv|I dey chop bitter kola |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}}
+
*: {{ux|dv| '''Bitter kola''' and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. |(NSC_2021, Bitter kola and kola nuts are some of the things elders in the village are given.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 21: Line 21:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Cola nitida, Cola acumulata''
+
* English: ''Garcinia Kola''

Revision as of 12:25, 14 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and West African tropical kola nut tree commonly found in Nigeria. Garcinia Kola

Pronunciation

  • bìtàkólà

Play Play

Noun

  • Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
  • I dey chop bitter kola.  — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
  • Bitter kola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village.  — (NSC_2021, Bitter kola and kola nuts are some of the things elders in the village are given.)

Related forms


Translations

  • English: Garcinia Kola