Difference between revisions of "bitterkola"
(10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[bitakola]] | + | * [[bitakola]], [[bitacola]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree. | + | From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na ''Garcinia Kola'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bìtàkólà | * bìtàkólà | ||
<sm2>Pcm-ng-bitterkola.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bitterkola.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-bitterkola.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bitterkola.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body. | |
− | + | :*{{ux|dv|I dey chop '''bitterkola'''. |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| '''Bitterkola''' and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. |(NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * | + | * [[kola]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Garcinia Kola'' |
Latest revision as of 15:00, 28 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter and West African tropical kola nut tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na Garcinia Kola
Pronunciation
- bìtàkólà
Noun
- Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
- I dey chop bitterkola. — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
- Bitterkola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. — (NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)
Related forms
Translations
- English: Garcinia Kola