Difference between revisions of "bitterkola"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== etymology:English ' bitter kola'. ===Pronunciation=== * bìtàkólà <sm2>Pcm-ng-bitterkola.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bit...")
 
 
(14 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[bitakola]], [[bitacola]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' bitter kola'.
+
From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na ''Garcinia Kola''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bìtàkólà
 
* bìtàkólà
 
<sm2>Pcm-ng-bitterkola.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bitterkola.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-bitterkola.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bitterkola.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 0
 
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
 
 
No documented examples in our corpora.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bitterkola: garcinia kola -- Definition in Naija?
+
* Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
 
+
:*{{ux|dv|I dey chop '''bitterkola'''. |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}}
 
+
:* {{ux|dv| '''Bitterkola''' and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. |(NSC_2021,  In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|I dey chop bitter kola |(I eat bitter.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
*  
 
  
====Antonymes====
+
====Related forms====
*  
+
* [[kola]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: garcinia kola
+
* English: ''Garcinia Kola''

Latest revision as of 15:00, 28 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and West African tropical kola nut tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na Garcinia Kola

Pronunciation

  • bìtàkólà

Play Play

Noun

  • Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
  • I dey chop bitterkola.  — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
  • Bitterkola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village.  — (NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)

Related forms

Translations

  • English: Garcinia Kola