Difference between revisions of "bitterkola"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body. | * Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body. | ||
:*{{ux|dv|I dey chop '''bitterkola'''. |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}} | :*{{ux|dv|I dey chop '''bitterkola'''. |(Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)}} | ||
− | * | + | :* {{ux|dv| '''Bitterkola''' and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. |(NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 12:19, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter and West African tropical kola nut tree commonly found in Nigeria. Botanical name Garcinia Kola
Pronunciation
- bìtàkólà
Noun
- Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
- I dey chop bitterkola. — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
- Bitterkola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. — (NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)
Related forms
Translations
- English: Garcinia Kola