Difference between revisions of "bitterkola"
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree | + | From: English ''bitter'' and West African tropical ''kola nut'' tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na ''Garcinia Kola'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Latest revision as of 15:00, 28 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bitter and West African tropical kola nut tree wey de dey see well well for Naija. Botanical name na Garcinia Kola
Pronunciation
- bìtàkólà
Noun
- Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
- I dey chop bitterkola. — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
- Bitterkola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village. — (NSC_2021, In the village, elders are the ones that receive bitterkola and kolanuts.)
Related forms
Translations
- English: Garcinia Kola