bitterkola

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bitter and West African tropical kola nut tree commonly found in Nigeria. Garcinia Kola

Pronunciation

  • bìtàkólà

Play Play

Noun

  • Fruit wey no dey sweet wey de dey chew take clean belle and wey dey work good work for body.
  • I dey chop bitter kola.  — (Egbokhare_2021, I am chewing bitterkola.)
  • Bitter kola and kolanut follow for wetin de dey give elders for village.  — (NSC_2021, Bitter kola and kola nuts are some of the things elders in the village are given.)

Related forms


Translations

  • English: Garcinia Kola