Difference between revisions of "block"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
#Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house. | #Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house. | ||
#:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(NST_cleaned__22841, From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}} | #:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(NST_cleaned__22841, From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recycleable | + | #:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recycleable refuse.)}} |
− | #Water wey don | + | #Water wey don overcold con strong like stone. |
− | #:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy | + | #:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell | + | #:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell ice blocks and satchet water at the car park.)}} |
===Related form=== | ===Related form=== |
Revision as of 15:31, 28 March 2022
Naija
Etymology
From English: block
Pronunciation
- blôk
Noun
- Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
- Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block. — (NST_cleaned__22841, From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)
- Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block — (bbc__70590, The bricks are built from the recycleable refuse.)
- Water wey don overcold con strong like stone.
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
- I dey sell block and pure water for park. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sell ice blocks and satchet water at the car park.)
Related form
Synonym
Translations
- English: bricks, big icecubes
Verb
Transitive
- Make person bribe anoder person.
- If you no block di man, you no go get di work. — NSC_Olukayode.S.M_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)
- Make person meet anoder person.
- I go block di James for office. — (NSC_2021, I will meet-up Jame in the office.)
- Make dem stop person or someting.
- APC dey use moni block women to run for political office... — (bbc__8626, APC is using money in hindering the women from running for political offices...)
- Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass. — (bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, blocking other ships from passing. )
Translations
- English: meet-up, hinder, bribe, block