Difference between revisions of "block"

 
(35 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* scata 0.69 196, surround 0.67 71, abandon 0.65 101, pursue 0.64 426, drive 0.64 431, repair 0.64 154, thief 0.62 301, gada 0.62 361, seize 0.62 238
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English block
+
From English: ''block''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* blôk
+
* blɔ̂k
 
<sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-block.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-block.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2859
 
* Frequency in raw corpus: 410
 
* Frequency rank in raw corpus: 762
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
block: no definition -- Definition in Naija?
+
#Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
 +
#:* {{ux|dv| Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)}}
 +
#Water wey don overcold con strong like stone.
 +
#:* {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)}}
 +
#:* {{ux|dv| I dey sell '''block''' and pure water for park. |(I sell ice blocks and sachet water at the car park.)}}
  
 +
===Related form===
 +
*[[blocking]]
  
# - (frequency:23)
+
====Synonym====
#: {{ux|dv|Okay na '''block''' industry, |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__12, Okay, it is a block industry.)}}
+
* [[ iceblock]]
#: {{ux|dv|You know, '''block''' industry. |(NST_cleaned__27676, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Outrage for Ghana as youth '''block''' road, burn tyres after another accident for Adenta |(bbc__79688, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem also claim say security pipo '''block''' road for Deputy Senate President Ike Ekweremadu. |(bbc__28167, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E be like say na misunderstanding start di wahala between one Fulani man and one indigene for one '''block''' industry. |(bbc__44020, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|High school exam cheat make Algeria goment '''block''' internet |(bbc__55930, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Separatist forces di '''block''' road di slow business, kidnap school pikin dem sotei since 2016, na about 19,500 pikin dem no register for catholic primary schools, and 5000 for catholic secondary schools, fada Nsaikila tok. |(bbc__87942, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For Africa, make goment dey use fear-fear take '''block''' demonstrations of ordinary citizens common well-well. |(bbc__49920, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For front ministry of basic education and around Prime Minister e office where dey be plan for go stand police bi '''block''' everywhere. |(bbc__51647, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(NST_cleaned__22841, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We discover say Shell write deal wey cut Nigeria out of dia share of profit oil from di '''block''', Ava Lee, one campaigner for Global Witness tell BBC World Business Report. |(bbc__6808, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[block industry|block industry]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Okay na block industry, |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__12, Okay, it is a '''block industry'''.)}}
 
#: {{ux|dv|You know, block industry. |(NST_cleaned__27676, __no translation__)}}
 
* [[block road|block road]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dem carry my tyre block road say make motor no pass. |(bbc__705, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Others, for end of di year, go carry carnival celebration to take block road. |(bbc__79601, __no translation__)}}
 
* [[ice block|ice block]]
 
 
 
#: {{ux|dv|You be ice block. |(bbc__7906, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But anywhere dem run go, Jehovah send ice block wey dey fall like rain for their head. |(jw__9328, __no translation__)}}
 
* [[oil block|oil block]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di case na about di oil block wey di companies bin buy for 2011. |(bbc__33453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Italy government lawyers dey accuse dem say dem give bribe when dem buy OPL245, one offshore oil block wey dem calculate say e get 9 billion barrels of crude oil wey fit cost reach $1.3 billion. |(bbc__60595, __no translation__)}}
 
* [[road block|road block]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But one big road block dey wait for the man. |(jw__35356, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So de con dey with us from dat place wey we for form dat road block so for dat our village. |(NST_cleaned__1496, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* scata 0.69 196, surround 0.67 71, abandon 0.65 101, pursue 0.64 426, drive 0.64 431, repair 0.64 154, thief 0.62 301, gada 0.62 361, seize 0.62 238
 
 
 
====Antonyms====
 
* scata 0.69 196, surround 0.67 71, abandon 0.65 101, pursue 0.64 426, drive 0.64 431, repair 0.64 154, thief 0.62 301, gada 0.62 361, seize 0.62 238
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''bricks, big ice cubes''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
block: students' parlence: to bribe (especially a lecturer), to meet at a rendervous -- Definition in Naija?
+
====Transitive====
 
+
#Make person bribe anoder person. 
 
+
#:* {{ux|dv|If you no '''block''' di man, you no go get di work.|NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make person meet anoder person.
#: {{ux|dv|If you no '''block''' di lecturer, you no go pass o.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)}}
#: {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(I will meet Jame in the office.)}}
+
#Make dem stop person or someting.  
# obj (frequency:47)
+
#:* {{ux|dv| Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest.|(NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)}}
#: {{ux|dv|Dem come use big stone '''block''' the front. |(jw__28089, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )}}
#: {{ux|dv|We come use newspaper take '''block''' the space. |(jw__9371, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|How Lagosians dey use plastics to '''block''' waterways |(bbc__56290, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo bin hold protest for R Kelly studio for January to '''block''' im song |(bbc__81401, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Dem '''block''' di Lagos/Abeoukuta express way. |(bbc__53089, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police bin deny say dem '''block''' im house, wen BBC Pidgin bin ask dem. |(bbc__101604, __no translation__)}}
 
# - (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'APC dey use moni '''block''' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake |(bbc__8626, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kemi Adeosun don resign as Nigeria Finance Minister 'APC dey use moni '''block''' women to run for political office' Why Yusuf Bichi mata dey vex Reno Omokri and odas |(bbc__62132, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dem use di table and some tins '''block''' di road as dem dey protest |(bbc__29914, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Plenti of di waste na plastic wey dey finally land inside river, dey '''block''' gutter wey dey later cause flooding. |(bbc__81965, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to South Africa dem Mail and Guardian newspaper, palava start when YouTube begin dey '''block''' some of Yabantu videos. |(bbc__11600, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|VPN na wetin china internet users dey take bypass di Great Firewall, dem dey also use am enter internet sites wey government '''block'''. |(bbc__41996, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria las las win 4-3 on penalties afta Linda Motlhalo of South Africa play ball into di bottom left corner wey goalkeeper Tochukwu Oluehi '''block'''. |(bbc__73804, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|To '''block''', report or unfollow go make am hard to dey monitor di bully behaviour. |(bbc__43940, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na last month February wey BBC News Pidgin do tori about di way wey pipo for dia dey suffer flood palava sake of di canal wey '''block'''. |(bbc__71300, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem say dis one go make sure say dem no do 419 give pipo, e go promote trust and '''block''' anybodi wey wan enter to dupe innocent pipo. |(bbc__29601, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yesterday, di senator bin complain for twitter say over 30 armed mobile police men carri waka enta di area where im dey stay and '''block''' all di road wey lead to im house. |(bbc__101603, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* scata 0.69 196, surround 0.67 71, abandon 0.65 101, pursue 0.64 426, drive 0.64 431, repair 0.64 154, thief 0.62 301, gada 0.62 361, seize 0.62 238
 
 
 
====Antonyms====
 
* scata 0.69 196, surround 0.67 71, abandon 0.65 101, pursue 0.64 426, drive 0.64 431, repair 0.64 154, thief 0.62 301, gada 0.62 361, seize 0.62 238
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: students' parlence: to bribe (especially a lecturer), to meet at a rendervous
+
* English: ''meet-up, hinder, bribe, block''

Latest revision as of 14:59, 27 February 2024

Naija

Etymology

From English: block

Pronunciation

  • blɔ̂k

Play Play

Noun

  1. Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
    • Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block.  — (From each bricks, we get twenty houses for each bricks.)
    • Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block  — (bbc__70590, The bricks are built from the recyclable refuse.)
  2. Water wey don overcold con strong like stone.
    • I dey buy block put for my drinks since light no dey.  — (I buy ice block to make my drinks cold as a result of lack of power supply.)
    • I dey sell block and pure water for park.  — (I sell ice blocks and sachet water at the car park.)

Related form

Synonym

Translations

  • English: bricks, big ice cubes

Verb

Transitive

  1. Make person bribe anoder person.
    • If you no block di man, you no go get di work.  — NSC_2021, If you don't bribe the man, you won't get the job.)
  2. Make person meet anoder person.
    • I go block di James for office.  — (NSC_2021, I will meet-up with James in the office.)
  3. Make dem stop person or someting.
    • Di former chairman don block who bin want follow im pikin contest.  — (NSC_2022, The former chairman has hindered the person who wanted to contest with his/her child.)
    • Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass.  — (bbc__38597, The storm blew away the ships parked at the harbour, preventing other ships from passing. )

Translations

  • English: meet-up, hinder, bribe, block